Playful Boys

This boy was on the bench throughout Manchester City chpions league final last season .. Life is very funny

Naso life be sometimes..most times u need leave ur comfort zone to prove ur worth.
The boy can play

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

The boy sabi ball
No doubt
Make he come keep to this standard or improve more is all we the good supporters of fine players are praying for regardless of the club wey in dey
Walahi
It's the way I like Cobie Mainoo as if na my club player
That's how it should be my brother
If we see talent make we raise
If weekend don reach make we roast each other
If that boy get injury I fit come de vex
Na only him and Bruno I de watch for Manchester match
U see that mainoo ehn I dey always use one eye look

If anything do that boy with this current midfield ish wey we get
Make we even forget top
Next time use two eyes
No ooo I no wan see finish
I dey shy
All top na top.. Top still de Epl
Na do Sha you don dey that lane before in recent times
It's all love

Me and u ehn
Na decent bant we dey do this days
Nasoesupposebe
Chai
Inside play u go just give me one sharp one chai



0
0
0.000
2 comments
avatar

Thanks for joining this platform as my referral! If you have any question, please make it a thread or a blog-post. We'd love to help you.~

0
0
0.000