Anthony Score

Everybody like
No be everybody go like u my bro
People wey no like them dey
I Sha don answer ur question
Abi u wan make I like Salah ni
If Antony sabi score, dem go be se thing.

_345ba60a-2a37-4310-848a-34af0a5501f1.jpeg

They are so uninteresting to watch.
Too stiff for their weight
U wan like who de cause u pain ni
No b lie sha
Better left footed wingers scare this days
That's not how me I dey take rate my feelings with a player
If I like u I like u
If I don't then we move
No yawa na
U fit dey score us always make I still like u
That one de sha
After this una first matches so far..where u think say una fit finish for table
Like I said Manchester united is unpredictable as it stands
We are far from been stable
And at the se time we can be surprising so all I can say now is top.

It as been like this for over years now under haag...and no b say the club no de back up financially
You sss they are some things that are beyond money
Obviously man you problem is not money and let me tell you for free man united problem is not even the players
The only problem we have is our coach
But all coaches don come and go and the club no stil gree stable
Look how hansi flick turn around Barcelona
Se players mad pattern
We never get the right coach na
Omoh since till now una never still get the right



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @casockchain! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 100 upvotes.
Your next target is to reach 200 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000