The Club
Them don mad
But that one no be my problem Sha
Make them sha win
Because this te no wan gree for them oo
This money enh
Weytin osimhen dey think self
Release clause join
Just dey run Madrid for midfield
Money de craze those arabs
Mbappe go Madrid, Madrid begin mumu
Shey mbappe na the new Harry kane ni
I surprised oooo
Chai we don miss Bellingh Sha
Power ranger buruku
Injury?
Yes na
I swear
Na nothing to to them bro
Money dey like water
But this source dey talk cast sometimes sha
True
Wait oo
Now they wan buy Athur melo
His agent na werey too
Them go cash out well enh
I de envy them
Make one come buy my club
Aswear
Militao don flop
He dey play like person wey just chop heartbreak
Both osimhen and Toney might join al ahli
No
They should better win treble this season. Else, na me and Austin inside one trouser.
Just one
Dey play
U will see na
Weytin dey do some Arsenal fans
Them dey say sterling for free go good for Arsenal
Shey them dey mad ni
Fans for you
Yeeeweh
Chelsea
Make Chelsea fans no dey ever talk for here
Those ones de like naija nepa...na off and on
I been de expect one oga to shout goal since...I no see anything
Na pk sef
Wahala
Make these guys score more
Have mercy on my ticket sir
One injury to colwill and fofana and we are done for
As if them also good
Dem better these bums wey dey field
No b colwill and fofana conceed goals in matches
So Madrid chop for HT
Abeg find one place sit-down joooor
Na sheless man
As in enhhh... Common either half fa... Useless club
Congratulations @faroutcry! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 200 upvotes.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: