Situationsship : A Freewrite

avatar

freewrite.png

That angle no be angle anyhow striker dey score
But e fit start this match make he no see goal
Shey Chelsea fans dey whine me ni?
Chelsea fans don't start their shenanigans again
They will never stop amazing me
My status self don full
Wetin them say Palmer do?

Can he win the game for England?
He gave Watkins the pass
Pass wey Maguire fit give
Make dem no make me vex.
Because I don't lose bet
na player wey una buy Netherlands coach dey bring in for +
Pass wey them don't give Kane tire wey he no score
Many striker won't convert that chance into a goal
Moreover, why be say na today they decided to give the flowers to who "assist" come from?
E reach Chelsea player turn, all of a sudden, assist giver takes all the flower
Shey Chelsea player didn't score for this competition sha?
Harry Kane wey be Real Madrid caliber, the best striker in the world.
They call Watkins. Abegi I neither like Southgate style nor mean to say I blame myself for certain things .

Watkins sits down there on the bench, ur oga Mr. Kane is still alive. You can come in as a sub if the situation demands.



0
0
0.000
0 comments