People's Will : A Freewrite

avatar

freewrite.png

U don't call that flop to some extent
If him like make he no perform well this season
Me and other man U fans
It seems you just dey know man U fans
Fanbase wey pursue greenwood
Na u want to tell me about the club we don dey support for over years ?
Na today we dey abuse am
Na why I talk say we go cook Sancho
Allow Barcelona fans breathe for one second please
Naso Dem dey use silly excuse Every Time
Do you watch the video at all?
I de wait make I see the person wey get dusts full brain wey go say no score don't turn flop
They don't talk am already
So those that predicted him to be the top scorer didn't know he's
What exactly made Ronaldo a flop??

Let's start with this??
They will give lame examples
We know oo coz e be top scorer for Saudi and Man utd
Which person neck you want press
The funny thing about this entire thing be say whatever anyone talk, the person dey right and at the same time dey wrong

I just like this
and Oge own to be precise
But na wetin u wan talk wey go dey right or wrong I wan see
And one most crazy fact be say some people will be right in both ways, and some like and Oge will be wrong in both ways



0
0
0.000
0 comments