Over The Roof : A Freewrite

No make my head swell too much o, cos I remember telling Chelsea fans to calm down when the hype on Enzo dey over the roofHe isn't a bad player o before Wamuonso go later tag this msg when Enzo pick and talk say I say na bad player or he no good 😂We miss that guy.

Injury mad on Newcastle no be smallJoelinton is back na, the midfield don balance backDey go to rape man u🤣..I jst happy say we don play most top teams . Highest Chelsea go do for that last 3 na draw🤣We no de play una again mo worry.. We don beat una back wetin u been beat us 😁😁We dey await Tonali make long staff go back benchNewcastle de do like Nigeria Nepa o 🤣 🤣 the day them go take light e go shock u say na Manchester united go beat them 5:2I see this happening omg
United beating themTho Bruno get injury for hand sha.. Them de hide am



0
0
0.000
0 comments