Openly make : A Freewrite
Meanwhile, the world don see am already Na the issue I get with people be that, Sentiments
There are ways these African players can follow these and ir won't always be a fight
Because we Africans not as if we are better That thing can actually cause disrupt between both nations
Na weytin person dey use compare weytin Argentines do
We still insult whites and even our fellow Africans That song can't be let go like that Since I don dey watch football racial issues, this one na the height of it Go listen to the meaning of wetin them dey talk FIFA don dey look the matter sef to show u how big the mater be
I was the one that posted the meaning here lol
Shebi Chelsea wan purnish Enzo abi them no wan purnish am..na him b the scapegoat period
Understand me. I didn't say they did anything good. In fact i have always telling you guys here that Argentina is a no go area for blacks. It's not even a matter of today. It's historic. They hate blacks But we need to understand that racism will never stop No matter how you fight it
These white kids are groomed from birth to be racists, So in a nutshell, they should laugh and embr racism ba??, Let's focus on how to stop tribalism
Even here in Nigeria we discriminate against other tribes. It can never stop no mean say make them propagate am, especially people wey be role models
The thing is racism, tribalism, religious intolerance will continue to exist
Does that means we should embr and laugh over it?? And we'll continue to fight against it.... If one actor wey u like pass openly make a racial statement, wetin u go talk? I go throw am sachet water, Na the only reason the Argentina chant annoy me..then link blacks with homophobic chant..if not everything for the chant na tru U know why e go pain u more?