Last Game : A Freewrite

For their last game?

Or the PK wey he comot dagger to kill personU no fit dey face those kind things make devil no use uHear commentator call them worse defensive recordHik go save save save come cause 1 goalAbi na Shameless United? 🤣How your goal difference go be minus- 63?😂😂Harry Maguire de move like pregnant tigerShameful United de collect 5 from Newcastle and now confirmed relegated 💯Both Manchester players and Burnley players i no sabi who tire passThis keeper de challenge Onana 😂😂He dedicated the goal to herMason mount will win this game for Manchester unitedManchester united wants cheap pk 😂King.. Harry Maguire been saving Manchester ass this season thoNa the difference for this game

Na two teams with equal strength 🤣Aswr game way suppose day 3_0 Dem jst day play play



0
0
0.000
0 comments