Inversion Role : A Freewrite

Exactly and when he even start playing inversion role.

Make u go check the last time Ben white was played in any England game then check the nonsense he said about why Southgate no use Ben white again 🤣🤣How many time white even invert enter middleSo saka wey dey enter middle some times also

It is safe to say saka na IRW 🤣🤣🤣🤣See ehn, I wonder if that guy thinks before he talks sometimes

Cos I don laugh tire for here

He said Southgate no use am again cos of say he dey play inverted role for club 🤣🤣That brother that he added, I go ask the person how he take Sabi Wamuonso 😂The inversion role na even for 2 or 3 matches and not like e play am the way zini dey play am

E no play am for full match self...I don tell am say if he dey talk jatijati for other groups wey no Sabi anything, make he no carry that nonsense come here



0
0
0.000
0 comments