Discrimination : A Freewrite

avatar

freewrite.png
U sure say na why or u don waste ur money finish for that beer palour No b my babe and concubine u go take learn They need do am or else, that thing wey our people overdo wey make them suspend us go repeat again Black man fit call black man Nigga. When White man talk am, na problem.

I actually hope we can try not to give a fuck Ashawo fit call fellow Ashawo, Ashawo

But u go try am Na human nature, it isn't about being black Una dey make me laugh White people too get their insult, them fit regard themselves with that word but u wey no be white no fit #k to apply. At least $k for aza.

If I get this one, why I go wan go there? Make we dey f reality abeg

These things na human nature For real ehn, if white man call me black man, for some obvious reasons I no go feel any pain at all..the real racism is not even about calling me a nigga But the whites don’t really give a fuck if you do them. And that + na non refundable fee If I call you yoruba man on a normal day, u won't feel offended But when discussing something else which isn't good and I bring the yoruba inside, u go pick offence He loud be that o. But Argentina no get love for black men right from time...those modafukas don kill all black men in there county for olden days o...but I like the country because of just one man. My IDOLO Yes
I get ur point and I understand the point wella...make God help us U dey watch some autobiography white movies? I'd I give you instance, u go sabi am I no wan talk weytin another person experience My own encounter with these guys gan gan I dey try remember one particular movie name wey Eddie Murphy na the babe father and the babe fiance na white boy Na human nature Give an instance..
Want to point you to something I go try find some words comot wey be insult to white man if said by another r



0
0
0.000
0 comments