Assuming Things : A Freewrite

freewrite.png
Teams wey Chelsea rape from 10th😂It can b me Sha, una get luck say my boys no win am..una for run leave this group for a week 😀How many times u don see me for here cun dey make noise with Arsenal victory

Just tell yourself d truthHonestly, I was surprised, I never saw those losing coming at allPep need to be Arrested and search this apartment for some CalabashIf to say God bless una with the league now, u for don kill us alreadyWhen I say the man de use juju una think say na play, that man na ogboni, nothing anybody fit tell meWell.. They know better for sure.. Na just say Pep Guardiola na Native Doctor in not how Arsenal and Liverpool go lose Matches same week while Manchester City no lose? 🤣Na who them shot be target na 😂. Ramsdale no go allow them shot amThem dey near line all the time 😂

Na to start tell am story how Saitama take beat Garao and the werey fit comot post go dey ask which season e beThat issue wey him get no be small issue o

Na to start target and then, boom, mistake go plentyNa now u de talk, cos that guy deserve sufferness wey pass enyimba for wetin e do my clubNope

He may not get them here, na my take

Reason is that when opponents know u, they know ur weakness, then u become a targetNa Arteta force am to talk that thing.. Arteta threaten to kidnap his dogU de speak big English.. Let me tell you.. Assuming Arsenal doesn't have Raya.. Ram for still got them here or even better.



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @westernjohn! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000