Adding Problem : A Freewrite
U go see that money no go ni
Abi wetin be the reason u dey threaten me with ignore? š
If no be something dey pain u, u no go talk that kind thing
Emotional ke? Because I not using emojis.. I actually laughing as I talking to you. Lmao
You wan beat me?
Na napoli be d small issue
His eyes dey Saudi or PSG
PSG no wan work, so left with Saudi but small complications dey
Nice nice. I actually after him being pay very well. Forget it's my club in question. I want them to break a fucking bank for a Nigerian player honestly
We can't say
Hands fit dey touch you for where you sit down
Wetin u come think say me dey do?
I don roll tire for ground dey even do Snapchat with the newly acquired ring light wey my neighbor buy š
We dey do video
That money dey important
Dey play ššš
Emi ika
In this ge, one stupid Injury fit show and career gone
Even d legacy, u no go see do
If Chelsea wage go dey upped, he may consider walai
Chelsea dey do like werey
Lol.... Na because u de mention emotional na. Come be like say na today u add me for this group
He is after his wages
Na d koko for be that
I mention cos u dey threaten with ignore š
I just dey laugh
No matter what o.. As long as it's football matter.. It ends here on keyboard
Haha. Lol
Shey u wey wan ignore go still later no ignore
No be threat brother mine.. Na small question I ask
For wer ur ika stop, na there another person own start from
U don dance without music before ba
Hehe, choose wisely o
Cos these days, even me dey ignore myself o
No come add to my problem