Not Even Believe It
You dey talk to person wey watch the matches.
If it makes you sleep well at night.
Yes o, ur league fit strong past La Liga, nor mean say for CL e must show.
It's why the strongest league in the world, England, was not the best last season in UEFA, Italy was the best.
I don read this thing three times now. I no understand.
You are unbelievable
Because it's meaningless
I no even believe say u go read am

Source
U don fall my hand
It's one of the shortest messages he ever wrote.
Lookman don enter for comeback.
Goooooooooooooaaallll
Baba just enter come score
been on the field for just seconds
Yeap I pre-empted u. Clearer now.
EPL had been the best league when Madrid were busy winning the CL.
He nova check scores
Na why he nova drop epistle
Lookman go miss if he play am
E no go funny if Celtic eliminate Bayern
Dey need comot self.... I won check something from cousin bro
Celtic? U know that Celtic side?
Bayern must sweat better sweat first
This is the type of match that Bayern of old will win -
They can not even nearly think about a sack. What are you saying sef?
Make u go work am na, naysayer
Frustration scattered him
That pk lookman trowey sha
E for still give them better hope of staying in the game
He suppose just fall as the guy first body him
And that one go collect card
Cos ref dey there self
Penalty to Benfica..