Battle Hard For Survival

avatar

What would you have done differently if you were Onana
The way una de fall ehnn na small remain una go discover new natural resources
Truth is, how person go dey bant man utd again? Club wey life Don spoil. E just be like make I dey bant Southpton.. e no go sweet
Abeg, make una just leave man utd alone
Wetin una dey do at the moment
People dey talk orphan of the continent self dey put mouth
No be United fan u be?
Cos u nova still declare where u dey o
Keep it up sir....
Keep regressing sir
Last week I saw u tagging along with Ac milan
Haaaa continental orphan keh

How European virgins take collect stray for man utd vs Everton ge?
Arsenal na one te wey ne say them no fit ever bant mi
Ucl no be asan sha.. and nah Ile aye we dey collect
Second place self na vanity
Walahi, wetin de do Man U no normal
Divorce Man United publicly, let the world know and embrace Real Madrid, let the world know
O ma wa GA ooo.. please let's go back to discussing red ~devils~ oloshos
Abeg, shey these people wey dey play nah man utd abi dem identify as them? Cos I no understand
Funny how Manchester United fans sees Chelsea recent form as a channel of creating their own joy while their own ship is sinking
Did you do se when you wan move go Milan?
Na me dey do the club and I no fit take any sacrifice even if dey offer me
Make dem check these man utd players, dem be trans men.. I no sure we get any biological male ongst them.. cos
If you can’t win Everton then u and relegation te go battle hard for survival


image.png
Source

U said it last week bro
But if to say I Don high it is well
Make we dey reserve pins for better mata na
It's high time we find a solution
This Everton na spoilers sha..



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @tomidev! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000