Taking Advantage : A Freewrite

Real Madrid might be stronger and have major advantages but reality football is something else.

Make we first sack this canoe man firstHow u go like 3 teams competing for one title 😂😂I didn't count anything out.. I only asked "Against who"?

Madrid too is about to turn Champions League to Farmers' competition again 🫠E be like say u don over chop heartbreak and now, you dey on repeat 😂 cos of PTSD.

Na girl be ur own issue all these daysU see wetin I been dey talk about naija national team coach abi 😂Be like say dem dey compete on who fall hand pass😂😂😂😂Man U and Chelsea dey romance each other....

He won more league titles than Chelsea, man city and many clubs in the league 😭😭😭.. what a manager



0
0
0.000
0 comments