People Access : A Freewrite

avatar

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Multiple shots oh and it was just brazing ?
See Trump dey use dirty card for ericans and them dey fall for
He even touched the ear after the shot sniper hit you and you Dey touch
I still dey watch the video
Imagine this idiot
How people take fall for that thing
It was so obvious that it was staged
If you’re filiar with the USA of old you will know it’s not a PR stunt.
Una mouth no good for this group o
Now Tobiano won't be able to look at that girl the se way 💔
Omolomo go come dey wonder wetin she do 😔
Ibk Instead make he don go Saudi last season
Make una dey play
Another person lost their life
If e stage and it's traced back, that's the end of his career... We all know the US to be a shooting zone
Dem stage but bullet touch for ear. Na the person get aim like that?
Also, if dem stage , shooter knew the chances of him getting gunned down was around %, how E wan take collect him money for acting knowing fully well say E go probably die?
You go stage make dem shoot you for ear?

Make una fear God o
He isn't a trained sniper by the way. Rally goer was killed and another badly injured.
Not everyone with a rifle is a sniper.
He was probably another lunatic with a gun.
People have access to gun in the US.. Anybody fit hate wan do bad..

It doesn't have to be a hired assassin



0
0
0.000
0 comments