Nigeria Politics : A Freewrite

avatar

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

has done well in this group. We are all catching the virus gradually.
That guy for back dey tap current?
Make I paste my aza for Sunday morning Evian
Entertainment Levy, make I use Levitate
If k is not small, send to my DM sir
Never for once chop your giveaway
Solicitor we go run something light after England and Spain. The questions will be about the match alone.
Person wey go first pay you as lawyer dey pay to pave him way to prison.
Nobody active pass me for here sha
And you no dey earn well
Me wey win jobless member back to back
Saving shitgland off the bench
I go first remove all the admin of this group with my abido shaker
Na jogo i want make you comot first
I just want Kane to win is first trophy today
Na because of him I Dey support England Ajeh
Because na Spain I Dey support since the euro started
Make E shut Dani Olmo up. That guy don piss me off
But today I be England
Stake and paste bet slip
Omo bet do me strong thing this pass week
I don’t know what it did to you, but it ain’t shit compared to mine. However, my condolences
Werey who die
E get one guy for one group wey I Dey m tickets cut 💀💀💀💀
Na se te cut all the slips
Your self-esteem, thru your net worth. 💀
Predict today's correct score and win a sachet of pure water
I’m sure we’re not so far from each other. If you doubt, tell him we can go SlipsSlips
🤡🤡🤡

He’s gon Risk dying / getting shot cos of Election PR

Unah no Dey think sha , like we don’t see the se happening in Nigeria politics years back where opposition candidates are getting kidnapped or assassinated.
When dem kill dipo Dina of Ogun state

This guy that was going to compete with Fashooa in Lagos then too
LaLiga for the win...



0
0
0.000
0 comments