Leave Ridwan : A Freewrite

avatar

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Na nowww i knowwww who deyyy for meee
All thoseeeee i trustttt turn enemieeess
Hin brain still dey accept blessing?
I dey move like messiii when he dey barcelooo
e get as God go bless youuu e go be like na devil ooooo
If i say make i tag the other peter now
That one sef na mad man
Bring come make we give monthly injection for psychosis

He had better numbers than Savio
He was rushed off the stage
Person say make Trump go join Hollywood
Night agent happening in real life
Something that was probably staged
For shooter wey dem go prosecute?
Na you arrest the shooter?
Wetin I no understand be say na rubber bullets abi wetin?
When you know how these politicians are, you know they'll do anything at all to win an election
That's cheap Sha. Cos if e Leak he's done
The person no get
Yeah. He'll have to play his ge well
Imagine say dem shoot you, the shooter missed by an inch and instead of you to flee the scene ASAP, you're still trying to cpaign
Sniper target person braze him hear

Line Yal for world best
Inshallah

England hate watch today
Leave ridwan o.. Na so itoku boys dey reason
Make mainoo no win?
You still dey play EAFC?
Na Bellingh cause
Mumu you Dey support better things
He has years ahead of him



0
0
0.000
5 comments
avatar

Wow. This is a lot to process. Thankfully, not a lot of people are acquiesced with pidgin English. I see what you're saying, Sir. Loud and clear.😉

0
0
0.000
avatar

You understand pidgin? Are you sure.?
Which side of naija die you come from

0
0
0.000
avatar

Haba!! 🤣 Wow. I am speechless but I get… I totally get 😂

0
0
0.000