League 82 : A Freewrite

It's more likely for them to win league sef than champions league82 is just around the corner bro...na next 2 generations the way I de seeIt should be a double century journey broAre you trying to say we all go don kpain we no go even experience am atall even after living so long.

Infact them go don change the name by thenI go don dey 82 years before arsenal go collect champions leagueChelsea is just terrible.

Zero attempt in second halfVila is not even playing anythingBcos I no fit talk anything. Na result be the evidence say person dey tryWalahi with what they did today they will never win champey like ArsenalPeople wey don carry league u de suffer urself with themPochetinno no be coach.. Him record even speaks moreGod if u deliver me today I no go play bet this weekend againNa true na

Na d chances give them draw

They for lose if not of d good footballShortly after Man Utd 1-1 draw with Burnley...

Erik ten Hag: "We are one of the most dynamic and entertaining teams in the league at this moment. We are creating loads of chances by playing good football."

Una hear lie abi?No be to just insult or take down on coach

Weytin he suppose do for this match wey he no do??
Aside palmer, to me Gallagher is ur best player this season...he fit de play nonsense today but the guy don try.

Not the bone of contention here, just stating from my own point of view..gala has been good all season. At some point sef klopp been wan buy am and I for like am.



0
0
0.000
0 comments