Keeping Mute: A Freewrite

They no go talk Latter dey go say na chelsea fans to day do Which energy Because if una like make una keep quiet u go see my hand
U collect last week I tag u tire u no show
If in collect na office in dey always dey 😂😂😂😂😂
Afemnalove Uptrennd Na you dey waste your time, they no worth am...
Normal but I must dey give them make them know say them no reach 😂😂😂😂😂
The rest of una na ofoju jor wizzy
Nah wetin u talk na... As i never see scores ,nah why, plus i never chop

If i don chop well... Normally i go bant na...

Anybody wey com vex... Make him vex

We all smile together another dey
I no sha go watch am
I dey protect my dogs
Make i no go hear say them collect my phone
U get million dogs ni
I no wan hear story oooo
U get enough no worry
Yes na. . If e reach $k ..

I go do show Una video of purposal on Sunday before man u match
Boss try dey calm down nah🤣🤣🤣
And make sure u no go party tomorrow
Herbaycity Uptrennd. Wetin concern you with my life?
I accept dogs as a donation or gift to help the needy
FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp



0
0
0.000
0 comments