Full Chest : A Freewrite

avatar

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

We march on bro....
No face ur club dey do long throat
If them don draw or lose na the person wey una go dey use cover una mess una go dey find
No go face una club
shey you dey pray make we die nii?
We Sha see wetin una hero madueke play today
abi ewo ni forever remain silent
Nice to see the striker finally start for Man U. Gernacho finally starting.

So be upbeat thou United pipo. Just hope u guys don't do like Tottenh who outplayed Newcastle but still lost.
Make this ge sha do GG.

All EPL ges GG must enter

Manchester united go cut
If e sure for u put k for man u not to score
Goaooool 🔥

Who looked more like scoring on attack?
No face ur club
Watch Good football
this zirkzee no go get many goals with the roles ten hag dey use playing sha
too deep for a striker
He marks gravenberch off ball
man utd does not have any outlet in the middle
just wings
No be ten hag he already said he no be full time striker
He likes hustling
see as chiesa dey look like who wan act Spartacus part
No be full time
He isn't a point man before na
Spartacus reach
yeah, man utd self need a striker
Omo una dey watch blue film ooo chai
How bro if no be say houjlund get injury shey we go dey start zirk
Na matter of time my boy go show soon
Come scatter league
nah Hojlund injury make me say Una need striker
Them get
But why he dey analyse una ge self



0
0
0.000
0 comments