Defenders Salah : A Freewrite

Sha no too dey expectant

Poch fit still continue next seasonLmao πŸ˜‚ i have one actually.
It reads.. Liverpool eyes live without Salah as Saudi clubs ready to battle for his signature this summer "Hope no b one of their defender wey is head de shine like ten haag ownGood news...make Salah go chop the fruit of is labor, he don try for us alreadyHahaha
I don watch few of their games na the guy with bololo like haag de worry pass for the defenseTrue...but we have seen new brands that promise heaven to show up like DStv but where dem dey now?Now is time to take brotherly kindness to the next level o.

Behold Manchester City. Pls conjure up something and dent something for me.πŸ˜‰If no be soccer, news and music I no dey watch tvAnd they will surely cry about that decision sooner or laterSoon all of us no go dey on tv againThem just dey make things hard for usWetin u wan watch for tv aside the things u mentioned againMay be if them call family meeting untop my head Sha



0
0
0.000
0 comments