Checked Numbers : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Who fit touch pita like this?
Chai, all of them dey enjoy the show
Ahh pupu wey get Infection
And we call ourselves gees
Them dey enjoy the Konsa ttt
Dakid pass J?
This time tomorrow, we settle the Rodri/Rice debate
And una dey look this guy
Baby hug it, we wee on it
Ejor, e gba colos lowo rema
This lean wey i sip tonight, yeeee
Make i divide you and your RIver Benue
I hear say you dey water you dey liquid
Dove and Thaiwo sef don join dey enjoy the show
Odumoduuuu, you to doooo ee
Togbano pimples don clear oh
I can give you the right Cure for it
Why you cast my Ne now
Make I cast the full nes?
This Pita don drink?
Tooo cheap. I need the drink for .m per bottle
Na poor people dey drink this shit
You never collect bicycle allowance?
Na that day he finish
And u believe it?
Na your akpu you wan go warm?
I won't put anything pass this government. With the way, these Malls have been vehemently preaching against it I won't be surprised.
With time we will hear the full gist
August st. We see what happens
Check my status and buy that stuff for hajia
Walahi the guy commot WhatsApp since that day
Any chance he's going to be added back soon?
You dey call person babe OS?
You still dey use GB WhatsApp?
U go help me do something now abeg
Thought Savio was the better of both
Send normal abeg
Checked the numbers, Savio played LW too



0
0
0.000
0 comments