This One On Site
if the money plenty walahi you no go quit
it was actually decent that year oo
It was Monday to Thursday, and they were paying transport allowance but abeg, I go just burn out within months
as someone who works on site, it’s a stressful life, you would even be used to it, it won’t mean anything to you
na people like me go really appreciate remote jobs when e come, pass una wey start with remote
I remember like last year or so
One k per month job say make I come phsyical interview
I con see say the job na onsite too
Wey be say tfare go first cut like k out of that k
bro, I just reason flying bus one morning turn go back house
Sometimes its not about money
lol I do one interview recently, I tell – if na remote, HR say ah this your price too high o. Mind you na +yrs exp o. And they wanted me to be going to V.I. Everyday. I told them I can’t do on-site. Unless if salary can comfortably cover Uber daily
I run go Ikeja today, as I reach house, I first sleep
Exactly
Na uber I go do
I no enter bus
Cos entering bus daily ehn for that kind distance
Na mad struggle
From yaba to obalende, the ount of agbero noise wey I hear dey give me headache. On top how much
This