Never Enter

avatar
(Edited)

Infact man united problem na spiritual
E fit b say una de pay for the sins of Ferguson
Which sins self
See no start wetin u no fit finish abeg

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

No te wey no dey do ojoro
Infact give me reasons to believe you say we did ojoro
We dey learn from Barcelona ni
Ojoro pass ojoro sha
Fergie get almost all those ref inside is palm
Na lie
Pure lie
All this na just bant wise
Nothing wey una fit talk
Baba majority no b lie.many decisions de go una way overdose that time
Thank u
U welcome
But for now ehn I no sure say coach de market to save una for real
Leave m
Make e go watch Man utd vs Man city( that - win)
Chelsea vs Man UTD ( Chelsea red cards)
He get one match with arsenal wey roy keane turn Patrick viera to Shaolin temple and even yellow e no chop..we never even start they talk of added time wey them de add excess when man UTD need to win
Fergie's time
Evidence plenty na



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @starboychizzy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000