Unverified Big Pass Verified

This is the UEFA Champions League not Conference League. He doesn't belong here that is why he is playing nonsense.
that guy nah just flicks and tricks
U no dey support Newcastle again this man
I am home and dry bro
The person I offended na him still curse me wey I go dey work for Airtel, Hey don migrate mine, Go do change password
Sign out and sign in, Wait for hrs
Bro try it
Easy, And pray dey to migrate you
I am praying already
Wey everybody dey sell their pi
Omo may I go sell some
Make person no go sell lambo
I don't even think OKX listing announcement is valid
Pi network never acknowledge am publicly as much as I know
The Open Mainnet wey de happen on th fit no come with exchange listing
The project has not publicly acknowledged any exchange listing
Time still dey for them
On th is not far sha
I dey buy pi sha when it's available
Send k make I help u go mountain for days
Some get thousands them never see am sell
Some of my security don do KYC yet dem no give me their bonus
I swear...I use am do my mini set-up
I get niggas wey still dey pray make them migrate them
And currently the trending thing in crypto at the moment
The devs know how to create that massive hype
The hype strategy is topnotch
Unverified big pass Verified. If name I go hunt down my security circle


image.png
Source



0
0
0.000
0 comments