The Friendly Advice

avatar


image.png
Source

It is a friendly advice that i give you.
Issoryt
Arsenal is done playing, shey Grealish fit balance attack as our Arteta for here dey talk?
Grealish ko kilishi ne.... I fit vex slap person o
This Asensio you just have to admire this guy. Playing like the English league is nothing.
What a player
No face ur cursed te
Let's see ur Id Card
You got points this week. How?
Shey Arsenal go still fit win this EPL bayi?
Na to dey pray make Liverpool drop point tomorrow 🫠
Loosing one goal lead.... How many ges
Asensio - Rashford
Rashford - Asensio
Chelsea, Arsenal and Man U.

Na Arsenal fan self
abeg, how many matches we don win since Jackson get injury?
we have goalkeepers and Sanchez and Jergensen are our first keepers
See why I need to flog you

Shey I warn you earlier say ur match dey front

U wan remind them weytin u talk abi
all these stupid football style prioritizing ball play over saving abilities
Even if Liverpool drop una no go do anything
Like it's so dumb
They said if Petrovic can't work on his ball playing abilities,they won't recall him and stick with Sanchez and Jorgensen next season
This club no get future oh
funny thing, the guy is now better on the ball than Sanchez ooo.. better in saves too
Aston Villa has Watkins & still get Asensio & Rashford as more bodies in front since Duran left.



0
0
0.000
0 comments