Don't Care

No b small sef
Boy de ball ajeh
Mainoo over good for is age..to shine for that is position and make headlines no b small feat
Normal na
Another player I like wey pride no allow mi talk na madueke 😀😀 even though the werey de mad sometimes I stil like . I like left footed wingers wey de always face defenders
Abi

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

I waj like that boy but the last ge display don make me hate back
No be that kind player wey fit give person joy week in week out
Baba Salah was like that at Chelsea till he left...that boy get potential..sometimes u just need the perfect te for u..if Liverpool buy madueke as understudy for Salah I no go vex ah swr
Good for u
This small peace we de enjoy na just for today ooo...I go stil go back my wahala mood soon
Oya confess who u like for Liverpool
Madueke na just Antony with goal sense and speed.

Left footers wey dey play right wing are always interesting to watch. Those two na gbesss
If na wahala I always in the mood my bro
Firminho and e don go
Hahaha senor man
Anthony na another case ooo...madu pass for my eyes with gap
That one b like kante



0
0
0.000
0 comments