Promise Land : A Freewrite


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Them no know dat English sef
Atleast make them use opportunity feel wetin the trophy b like
If u run mouth gv ur senior brother for house shebi one neighbor fit vex chop u knock from angle?
Toh na wetin u just collect like dis
Them don see am for one final wey them enter na
Toh shebi una no fit guarantee Dem glorious ending na y Dem run na
Pikin wey u train success na ur own na
How many goals una even concede for una best season for life(the unbeaten year)
Wetin pain me pass be say arsenal don old for this football ooooo
Chelsea of yesterday don achieve pass them
Gold thropy na him be their achievements
Wey them use satin paint
Make una free my guy o
Mancity de use their own now
No b indirect vawulence bdis? Which one b Chelsea of yesterday
Na Mancity use am well pass Sha...those ones na ritualist
U know when arsenal don dey ball
Without years them don scatter things
Dem born Dem well?
And if care is not taking, In the next ten years then fit enter top of highest trophies for England
Scatter everywhere
Wetin kon b d big about them?
Abeg nxt time if we wan do big teams conference or meeting make we replace Dem with Nottn bush or AVL sef ma
This is the worst club in the universe
That's why they don't have any fans in this group 🚶
Dem b Moses wey see promise land but didn't make it?
Moses in the Bible was arsenal of
Check him handkerchief e wet
Club that there club goal every season is to finish ahead of arsenal..they useless
Na lie o,
Make ur papa go use ur certificate go find job na if naso
E no need find job, if I get job he go enjoy cos na him train me...na story of arsenal bdat
See as boys soft...
Make e near Ojuelegba make Dem rig that him phone
Them rig bisouma wrist watch of k dos yesterday
See as trophy de hot am for hand



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 45000 upvotes.
Your next target is to reach 50000 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000