Making Sense : A Freewrite

Anyhow I dey run everything sha
Na my launch money you dey talk so😋
I dey eatery now abeg na

I no wan make them embarrassed me Not the se. Link for Simon car please Sorry, autocorrect iss.... Cat I mean Make una give me link for lost dog make i serious I knew it was between them
My other account won too
Congrats Thanks babe but tomorrow own na luck. Any card can win E no need to thank her ngbàyen 😂🙄
I don forget this thing Congratulations boss Just when I was thinking Zanita go don collect this violence from you, but I no see withdraw button Omoo ome video wan give . billion points I think it's because of her level or so

I think it's somewhere in their app
wetin be todays answer for lost dog
Na we dey submit script last 🤭
That all no make sense o. Be like I go dey leave coin for one account dey build pph for the second
Bend time


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp



0
0
0.000
0 comments