Main character : A Freewrite
Arabs no even dey their prisons See how this the boys show the decriminalization to the fullest na They can’t tell me these things they do is ignorance.
Dem know wetin dem dey do And we go still watch am enjoy am They know nah
It isn't ignorance
Na part of propagating things through media be that Cos they already own the media Through movies, news, everything The most annoying thing be say them go shows us for movies wetin them dey plan do, and they will still do it I don dey like Kdramas sha.
So their hollywood no be everytime for me. Except some really good ones. Abeg shey "SEE" season nova come out ni Something wey don finish since when When season come out on Na last year season come out now Where that stupid boy dey reason to go bling because he pikin dey blind Na the season wey baba die
Abi weytin be that e name If na this one, that movie no fit end like that na
Abi they crase ni Main character Don die na Shey the writer dey mad ni Another character go show That e were boy wey wan go blind Another baba Voss go show up E just be like say make I enter my TV slap the guy. You get the thing wey dey my mind