It’s crazier : A Freewrite


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

At least e drop assit
No be that other one wey dey carry own goal ball for hand
Bad night dey like this
Abeg Messi is Just good
Give me Copa at this stage
Baba still continue Dey run
Con settle down still stand up again
Omor shaa Messi done too collect tackle shaa
Throughout his career if he wasn’t lucky enough he would have been an injury prone
Na after the attack he fall oo call for medics
That one wey e dribble keeper
E for shoot normal ball naa

Who send am chip again
Na cause say ba Messi
If na Martinez miss all this chances today ee
Dem go too drag am for social media
Aswr e wan freestyle am 😹
Omo romero good sha
E score
Messi assist
See that buildup play prior to the goal
Was too good and easy
You dey wait make them make error dem no go make
I too like this Romero guy

Dey give Ramos vibes well
Dey spam accurate tackles anyhow
I like your energy 🌚
Guy con be like e wear timberland
It’s crazier when you realize Enzo Fernandes created big chances for Chelsea throughout last season yo man did it in minutes



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You distributed more than 1500 upvotes.
Your next target is to reach 1750 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

LEO Power Up Day - July 15, 2024
0
0
0.000