Harshrate : A Freewrite

avatar


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Almost k transferable
You never do KYC?
If u see that one collect for this sapa u go still guide small
I don even forget say I do am
I don dey que almost years o
Show screenshot
I get k pi, dem never approve kyc, years now
If u see half collect na milli
E get one woman wey sell k give me recently na everyday sheet dey thanks me for street if we jam
She no believe am until I credit am
Most no believe am.. e just dey pain me say dem no approve my kyc
Na newbies them approve pass according to my own stat since I started buying
All the OG them no see am do
Early miner plus ref I guess
Na so I pack referrals, they no even mine

Na like do kyc inside
E come be like say them sabi una
Oxygen : Lol, I no even get the app
Try get ur logins for hand Sha
Y don dey proud
Nonsense ondo boy
Oxygen : I never mine that token any day
I dey even forget most times to mine
All wetin I mined when I became serious with am nova reach na

Na during that time when harshrate high I mined almost k
E still plenty die for people hand
U no need am na
Yeah them don cut the earnings since two years ago
If they said ur passphrase is incorrect then you have open a wallet before
Maybe u no remember
Soon to mine pi go hard
But me I am just surprised pi never dey serious



0
0
0.000
0 comments