Getting Branches : A Freewrite


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

South gate don pursue my mini GOAT Curtis Jones from England camp 😒😒 if England carry the cup make I bend..
Repulsive reaction
The country he go for holidays
Baba de see our messages but him de busy with him handkerchief and him tears
Abeg make I focus on my monitor jare
Today I de use falcon eye de monitor my perimeters
If u gather my pictures and videos na sure working pix and vids to make military profile scam oyibo o
From this picture u can tell if e de or not
Make this one come play for Nigeria
Naija wey no get future
Make them arrest that Pablo boeley
Baba still de reminisce the brutality he for collect
Today na ur th month anniversary of been alive
Nah
The tagging take my brain back to that day immediately ..I jus de beg the werey tire that day...baba still get mind they fix where them go meet
I no.know say na navy
He for sweet me if una later meet for neutral ground that day Sha. Na korope u for carry escape when u go see men wey go mount
🤦‍♂️🤦‍♂️ wetin enter me that day
U wan die for ur roofless club na
Hahahaha
Laff nearly kill me that day when the werey man later know say na government e wan follow fight
Same way I been make mouth for one bros for Facebook, the senor man start de send picture of men wey wear baret and timberland for me..and he de among them for the pictures...I beg tire
This is the second time I will fight a soldier online..
The first one later became my online friend sha
Ur fasting and prayers no b waste..u suppose don chop beating
Yes na
I de always get weapons for online banter...I de hardly lose
Unless I no dey interested
Naso na
Na the thing make the Chelsea senor man nearly send men for me from Enugu to Lagos
Funniest thing is they go come Lagos
They get branches for everywhere o
Yh
Me de monitor people bfr I get issue with them online oo..bfr person find me come for night
You dey get PTSD



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000