Expecting Anything : A Freewrite
The owners are d one giving pundits that thought cos of the way they are signing
Lol.. How exactly? Chelsea owners have always been saying their project is not a quick success project. It's the Pundits bro.. Because for them we are spending a lot so it should show immediately
Lol
No mention Abrovic era abeg
Na God I take beg u
The spending doesn't show otherwise
I wonder how you guys judge this thing sef
Osimhen going to Chelsea na lack of choice
He is not ready to go
Now this is what Pundits reason
Why he no go Arsenal?
They are saying it but doing opposite
How will u also spend such ount of money and u expect pple not to expect anything, Lol, Getat
Now this is a Pundits reasoning
Truth is coming out
Did you hear answer bid for him or in strong interest for him??
you no fit see me beat sha. But if na man utd we dey talk about, it won't be pundit reasoning ewu
You guys are not used to criticism. That's the truth. Get comfortable with it.lol
Why always mentioned Manchester united sef Exactly
U Sabi how much we talked about United here
At some point, talk say na only Liverpool I dey face
Chelsea board member
Aswear
Cos na man utd u dey always tackle pass na
E get one time say I hate United
Lol.. Funny thing is you guys de banter Chelsea not as if they failed but because they are signing players
This thing is funny o
By the time we talk about Madrid now, Austino go say we no Sabi English
Wey go dey stab you anyhow
Omo, that guy don over stab me sote I dey leak
Haaa since when lmfao