The Hatrick (3)

avatar

freewrite.png

Which kind lie be this. Why say na season between the coaches you pick
Face your club
What are you saying

Pls leave me na
Arsenal FA cup na bowl abi
E don do
Oya bring m now... Any small thing e dun run bring trophy
Last two seasons?
See ETH head
what is this notori olorun
This.
I was right na...
Na only community shield you win last two seasons
Na ETH head for me
I don laugh tire
Why are you bringing up just last two seasons instead of bringing up the two coaches respectively at Thier various club
Him head get pothole for middle

Further confusion

How many Eth don win for man u

aswear. the head come be like horse dick
Mediocrity
How many arteta don win for arsenal
Wetin be this na
As per na you dey decide who wins it abi
Shey u dey go look horse dick every day ni
Haba...lol
Stopit now

Face ur club
All these lekki guys dey get one or two horses as pet since when fuel increase
Okay
And you are very okay staying below the standard you guys created for yourself ba
What standard is Asernal setting?
But make we no lie, Man United get plenty prayer points for body come still hire coach wey need spiritual cleansing
You don't just understand the gist.



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @pagedownboy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 2250 upvotes.
Your next target is to reach 2500 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

Hive Power Up Day - November 1st 2024
Halloween Challenge - Publish Your Chilling Story for an Exclusive Halloween Badge!
0
0
0.000