The Hatrick (2)

avatar

freewrite.png

Like I said, a decent side would have done better with those chances
U be foolish man
Getat
Bring the decent side na .. Abi no be Epl chp we played first? Why them no score us goals?

Nawao for u o

The ones una create, why una no score any?
We will score them against Newcastle
Against City, una dey very cautious of una defence cos if una snooze, una go collect beating like thieves

And best form of defence sometimes na attack, which is city strength

Imagine wolves being clinical enough, the way Una focus on the attack alone will reduce cos una go dey wary of una defence even if una go end up winning
U be werey
Getat

U de craze this morning .. Allow Chelsea celebrate win.. Wtf and you are still ranting.. Let Newcastle beat Wolves let's see
Shey Eddie Howe na best? Let him beat Ipswich first
Not Wolves o.. Ipswich

U be fulish persin
He beat an Aston Villa side that has one of the best managers in Europe by goals margin

So, wetin be the big news about goals margin?
I de watch rematch of Barca - Athletic

Barca don de good o. Wow.
When I say lie lie analysis, see wetin I mean.
Wetin be lie lie for here .. wolves get chances very well... Go watch m again without sentiment
Watch your own without sentiment



0
0
0.000
0 comments