You people : A Freewrite

avatar

Na why I dey ask for similar profiles
That one look like DM?
A far better player with his country than finishus
Utrecht bench player?
With his country. Make him no play well first maybe them no go kidnap him papa again
Abeg we get Lisandro make we sign better first before we even think of
He also can't play as a lone DM
Good age and potential. But way too expensive
Go and buy vermereen from ATM
Na City and Madrid fit afford that luxury
They just signed him in January sha, from Antwerp
I'll take him over anybody we've mentioned so far
That's my long term . Unless the cb market gets better, tchoumeni will move in and out of cb and dm for a long time for us
What is wrong with it?
Press resistant, mobile, good reading of the ge, can defend, can pass
He played in the cl final sef. Had played in multiple big ges
Perfect player to pair Mainoo
So if we buy ugarte problem go de ?
Fuck Ugarte if I can get Ca
Pay m for Cavinga
You can't get cavinga
Everybody Dey forget say eth first season what can Casemiro Dey with Eriksen we ball
So I deh wonder why ugarte now na problem
Ugarte too no be Casemiro
Move on
You people are mistaking profiles because they're both good on the ball
Na you talk say Mount na rounded for here
Which DM you see say anybody Dey chase so far
If we go for someone that isn’t that known na una go still say who e be
But now una Dey find make scout go find DM
Let's even forget how good Case was in his first season. Let's put that aside



0
0
0.000
0 comments