We Know : A Freewrite
Players need m
Bring the predictions out
U know d person na..
Person wey only come out when Arsenal lose or when Chelsea win
Oya keep standing.. Anything wey fall de stand na
Omo.. I de vex
He will
No vex calm
Lol
Today na celebration day
I for use one person money come do giveaway for this group
k...
I just pity
Sorry bro
Wetin sup
Wetin una bet?
U go cash out...
And erm just like that it seems what we have been fearing has come.
Season don riri end? No "football" again truetrue? Hah
How.. Do you even understand?
D person wan bet with me before match start na
Euros dey na
We don't need to understand.... Just calm my bro
Transfer window dey
Today na for happy vibe
Lol.. For goal wey them score th minute.. Where cash out was still k at th minute u think say na small ticket?
Na rumours dey make me hate this aspect of football
Ok
Now una go say "U go cash out" 😂 but of i bring that ticket here u for still say "CASH OUT O" 😂
Even u sef know nait is differenteveryother thing na just consolation.
But guy I put football in quotation mark naso I really didn't mean all of football o.
PhewAj
If we know na still se thing we go talk na..... We know say na ticket shit but calm regardless
E go be
Lol