Them think : A Freewrite

He go flop
You playing for United

That’s extra pressure
Now with big money move

You can’t escape the pressure
Van Dijk has trophies and top Ballon D'or to back whatever he says

What does Saliba have ?
Nunez dey
Enzo dey
Benfica Weere just dey sell rubbish with foolish price tag
You no dey see where I dey head
Make Antony go small club
Strikers no fit just dey fear you say you dey play for Arsenal or you good. You need something to back that aura up
Werey wey be average before still con be m
Them think say aura dey come just like that
What are you saying?
So it’s a must he get all these things before dem go sabi say he good?
So Kane is not a better striker according to your logic
Enzo's scenario is better than this Joao Neves guy. Enzo had just won world cup young player award so them been just wan cash out, but this Neves guy is not proven yet in any major competition yet them want €M. Nawa
Kane goals dey there as a striker to stand for me

As a defender it's trophies...you don't have anything but win trophies



0
0
0.000
0 comments