The Waste : A Freewrite

Wetin Wambisaka dey arrange body forThis one just off for reasons unknownAh una broda lose today o, be like say una go win today.

Normally u lose, he go win to compensate u.Very funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I have laughed out myself 😒

Let me tell u how u actually sound whenever u dey force a bant

U usually sound foolish, funny enough u no go know 😂. If u think say na lie, ask everyone hereOmo, na waste of time to dey reply uThe way u think most times ehn, even a 5 year old shouldn't do like that, na better flogging then go give amHow una broda dey do sef?
Maybe u can find solace thereInfact EPL shud blame Newcastle big time for the loss of coefficient pts o.

Once u don talk nonsense, na to cap am up with another nonsense



0
0
0.000
0 comments