The Signing : A Freewrite

He no go bad if una sign am Sha, but the problem with Chelsea be say them don de use to winning things from 2004, so to give coach time to build go b wahalaBologna give am time? 🤣The werey guy go just de talk nonsense, I say make I put am in is plc small...if not for city klopp for get 3 premier league, imagine losing league with 98 and 97 points...Fergus league league n and Wenger never had this kind of points ever in there careerDo you know any Bologna player name? 🤣 Absodlutely noteThe guy fit come make impact no really dey
![](https://images.ecency.
>
Then una go dey call for e head

Cos una expectations dey very highChelsea as a club created that expectation in recent yearsSome coaches Sha sabi for small clubs, them go come big club now come de do nonsense with pressure.Na why I like Abra.. If you no deliver he sack u immediately



0
0
0.000
0 comments