Same as that : A Freewrite


We're not here defending it
He's not being portrayed bas anything generational. He has a deal with new balance and he models for them. Na where una day see pictures
Yellow cards is more than half of goals
Allow sha
Arda ruler try
As if we no dey read things
The total minutes is games. goals assists for a year old boy. Una still day cry
See why people dey talk say hype dey
If na by things, them day portray every player
Oya now you go defend tire for here when time come
No. That's messinho. At least according to the coach of their club
Lmao ... Everyone is picking endrick as the best talent ever in Brazil

Lmao
This one wan change narrative for us
That's not hype. You guys are saying he's not good and he's just about hype and pictures
Who say he no good?
Person wey Madrid fans dey defend like mad now
Weldone Muda
You don change narrative na the hype people dey against joor
Make you go warm semo
Oya go find am come
Na they hype them day against here?
He no good
Na to Dey cry for camera he sabi
Same as that Velverde guy, na faux CM. Na the next team go sufffer him fauxness
Endrick and Jude next season
Pr D stunt
You never even allow me land
We go see who go win
Shut up. Everybody in Madrid no good but when we beat you lots, you'd find another excuse
Mbappe and endrick go steal Bellingham pr



0
0
0.000
0 comments