Rubbish talk : A Freewrite

I never said Gabriel was not error prone before or after.
Oga una Dey try put am like say na saliba fear factor make Gabriel dey do error cause they attack him more
That’s cap
I would repeat it again
Gabriel has always been error prone with saliba and without saliba
It’s not a fear factor issue
"Una dey try put am" see as he dey project.
Yes youuuuu exactly youuu na wetin you wan do
Who come say otherwise?
Na why Gabriel Dey make errors
Something arsenal fans themselves know
So na saliba make fear actor make as them Dey attack Gabriel more e Dey do error

Na wetin I Dey tell you be that say na another narrative loco Dey push
Rubbish talk
Dey type anything wey Dey your head Dey go
I don clear you
As per you be maguire
You can back him for saliba
But Gabriel is and always error prone
This is not a saliba fear factor
Them Dey attack him
Side more na why e Dey do error
Person wey even without pressure baba Dey do error
Gunman.



0
0
0.000
1 comments