Printed Champ : A Freewrite

What is d years doing inside of it
And who termed it best season
  City carry
Why they are not competing is not the issue...na arsenal be the problem😃
  I tire
  where the predictions
Arsenal best season in over yearsTROPHYLESSChelsea worst seasonone finaleone semi final and TROPHYLESS
Even the person wey write wetin u forward no get brain
Make it perfect with EPL not trophyless
He didn't specifyand trophyless means all trophies for that season and Shield na trophy
  Aiit
  Omo! You just dey see now? Goodwe are progressing.
Nowfor the past yearsgive me your best season.
  I still dey wait for the printed chpions shirt wey e talk

  Greatatleast you understand. If you've been engaging in bantsyou should know that we don't consider community shit as trophy when banting opponents
  You see say this energy you dey expend here fit better for how Una your club fit move forward? We are not your problem o
  I'm not boehly bro.. leave shit for who go pack
  Who is we? Please how many trophies you don win? You never answer...
  Zero
  Na still Una shit...shey you see say na you be the only Chelsea fan we dey cry over this😆
  Progressing what
U said yrs
And only you say this season
Make it make sense man
  If I have been? 😂
BroI have told ubants has made a lot of people now stupid im football
Bants comes with factwhat u posted isn't factI only understood it cos I know where u dey come from and cos today is the last day of the league
If u bring this kind thing by next monthhow e go sound to even u ursef?
  E dey use half mouth talk so he go fit use the other half😃
  Omo
  e be like say we wey predict no much o
  Dn! Go back and read again
. Once you don understandwe can comtinue
  I still dey wait for the printed chpion shirt



0
0
0.000
0 comments