Paying Back : A Freewrite


They are not getting through because they are paying terribly for their sins.
Are you with the real fans in the UK?
Not staying in the UK won't change the fact that you ain't a Manchester United fan
There's a home base fan base as well as local based fans.
But we dey 7th sha..no champion league for us next season.
I am with realty

U guys literally made mockery of United fans wey wan go UCL without the full knowledge why it is a necessity

By summer now, na same una go dey insult the club of not being able to land some certain players and be dragging city for spending 600m to strengthen their squad

So, who we suppose dey use one eye look now for that una statement?
Una no Sabi something, una dey here dey run mouth dey call una fellow fans wey want UCL mumu

Una like United pass them? Una no even know why they are desperate for UCL spot.



0
0
0.000
0 comments