Now it's Yal : A Freewrite

Now it's Yal

Next is Fermin or one innocent kid from your academy
years contract abi kileleyi
Yal lanje lowo bayii
Y u send this thing?
Guy e don do. Barca fans dey come for you
Our boy JayZee winning on and off the pitch.
Omo this guy na werey
Anything anti Messi, anti Barça dey give joy
I no sure say e talk shaa
Cause I never see that talk anywhere
Looks fabricated
Not gonna take it easy on my haters
If I start with now them go Dey cry say I hate Ronaldo too much
This Barca and giving standing ovation every time
You go see wake up early morning dey talk sey "na Messi go win this Ballon d'or"

Like sey Messi dey chase for dre
Every time standing ovation
But Una dey tag with rest
Rent free my bro
I’ve seen this standing ovation news with so many Barca players; fati, yal, munir, Malcom etc
On which pitch is he winning?
So a standing ovation for a impressive youngster after a ge is not normal or what?
Old trafford wey Dey leak
The fact that it constantly makes the news is what I was talking about
Sango Ota Memorial Field
Spanish media sabi sensationalize nau
Would be a massive coup though, Ten Hag wan take Europa do in



0
0
0.000
0 comments