No Win : A Freewrite

So cos u see today make new video abi
  I dey actuallyABI you want proof for that too? Make I forward that one too?
  Just prove me wrong
  Nawaoo... So becox e wear arsenal jerseye come mean say e die coz of arsenal... Omoh this hate is just too much
  Bring source... Where u see the video
  Na arsenal kill hired killer FC 😀😀
  Prove u wrong on something u didn't prove to be true??

I ask againu posted it today means it happened today??
  For frying pan 🍳

  The way arsenal fans dey ask for source and evidence when dem troll them ehndem go soon ask for evidence to show who your father is😂😂😂
  So make I prove say e true true hang himself abi wetin
  U dey answer fans wey finish below d us for the se league they played from the very start....

E pay me to use this time go dey do tap tap than answer them again
  Hahaha he pain the werey 😀😀
  Wear arsenal jersey do tap tapdrop your userne make I come gift you bottle
  Ahahaha
Them no no say banter na turn by turn

  I no win cup u no win cup but u still feel say u pass me??? 🤣 How na
  Walahidem come dey take personal dey ask for evidence. No worrye dey come.. we go forward.
Send me over token
  U wan make sir ken tap to glory abi 😀😀 that jersey dey kill o
  Jeeeez😂😂😂😂
  Where u finish for table??



0
0
0.000
0 comments