Make I go : A Freewrite
I actually want make Foden play RW and England gets grouped
This one na Tomato sauce
He no sabi anything
Person wey no go start
You no support Eriksen and Bruno?
Wetin you dey do?
Rashes go dey move like werey
Yet you dey fear starting XI for France
Tournament footy, who follow you dey do low block
Ask Greece wetin them do Portugal
Wahalard
I forgot it's Pride Month
Ná part of wetin been dey worry dem be dat?
Where is your pride, you reductive shameless homophobic
Get innnnnn
Add the europa to your collection
I learnt a new word today
Make I go Google the meaning of reductive mbok
We not winning that shit if dem sack this man
Na why them no go sack am
Those guys dey mad
Na University students i wan dey follow argue
People wey never come out of their delusional bubble
hours minutes until full charge??
Nah , Mah you dey charge?
He no get money buy corre t charger like you my Oga, no vex
Someone was doubting if gundogan will play
Germany sabi play player out of position
Na Wetin go kill dem be that
Carry proper players go