Mainoo : A Freewrite

Make big club no fit find solid DM
I don't know much about this one's defending
The only person that can do it to an extent
Who go Dey front who go Dey back ?
Mudash no start abeg
Even if na player like Partey, I would really appreciate it
Na pivot e day play with zuibi
Nah only pivot pivot with mainoo? I don’t think it would work
I need person wey fit play lone
Lol merino na very fine player. He stayed at soceidad that long because of fily really. E Don get offers but e no cmut
I don't think ugarte can o
Ugarte is like casemiro
Only younger and handles the ball better
Lol. He plays it with zuibimendi. There's no reason why it can't work with mainoo
He go leave midfield exposed like Case
He doesn't handle the ball better abeg
Which ball he dey handle
Zubi is the
He's just a very safe passer. No risks like Case
No Thomas Partey profile?
Who wan play for him and mainoo
The only thing we can do is keep rabat
It's not compulsory to play a
Person Wey them wan sell
No go get your m ready
Person wey before you know e don use
rabat is not good enough
Who should we buy ?
He is also safer in possession and can recycle but he's not press resistant
How much una go pay for Wharton abi wetin be him ne
He's too stiff and takes too long to turn
Coach don come hawk his laliga players again
You Dey use Peter mouth
Mainoo is still our most press resistant midfielder
Even if it's just someone on this level, it's alright
Person wey day use Luiz Diaz
We had Zidane o
This man sold him
Now e wan find better thing
But when we carry mount
E Dey give rounded talks for here
I no know o



0
0
0.000
0 comments